HIS JOKE
Etom Onen Lyricle I entered a bus from lokoja to Minna. After some minutes, i decided to scare the passengers. So I brought out my phone and started faking a call. '' Hello Oga, I don dey press dat button since but the bomb no gree blow. Na the blue one I go press or the red one? Ok the red one? I go do am now!!!.Come and see reactions.
Igbo man: (picks his phone to make a call) ''Hello, Chuwkudi, run now to Apapa and wait for my container. It's like I will die today but make sure u collect my money from chukwuemeka.
Yoruba woman:"Driver wêré, So u can't stop for sombody to come down? Oloshi.........
I was just laughing inside of me until the hausa man siting close to me said to me.
Hausa man: ''Oga, abeg that time wey u dey make call, where dem say make you press so dat the bomb go blow? Cos i don dey press my own sef since and d tin never blow.
Immediately i heard that, I jumped out of the luxirious through the window!!!!!
I no wan die......,abeg.
No comments:
Post a Comment